WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW!
Sample version!::
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible !
ENG:- Jesus entered the boat with his
disciples !
WARRI:- Bros J cum enta canoe with him
padi dem !
ENG:- As the boat was sailing, there was
a great storm !
WARRI:- As the canoe dey move, na im
yawa cum gas !
ENG:- The storm was so great that it was
like a whirlwind !
WARRI:- as d yawa Dey gas, na him
kasala burst join !
ENG:- The disciples became So afraid
and they shouted Master ! Master !
WARRI:- Na him liver fail him padi dem,
na him dem begin dey hala Bros eh !
Bros eh!
ENG:- Jesus got up and calmed down the
wind!
WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange
the mata!
ENG:- HE turned to his disciples and
said, oh ye with of little faith!
WARRI:- Na him bros J luk him padi
dem, shake him head, kon provoke..."O
BOI! UNA FALL MA HAND O !
ENG:- The disciples replied and said
"what manner of man is this?"
WARRI:- him padi dem kon hala "shoo !
Bros J, which levels Nαh, you BE WINSH?
0 Comments:
Post a Comment
Subscribe to Post Comments [Atom]
<< Home